Showing posts with label Lyrics. Show all posts
Showing posts with label Lyrics. Show all posts

Thursday, 11 January 2018

[Lyrics] Olamide – Science Student (Prod. by Young John & BBanks)

[Intro]
Ogendegbe, ire ni ko moye
Isale eko, you no dey for Mole
Brother onitafi, se’we ni wo wa we
Asiri eko, oti tu loju ewe

[Hook/Chorus]
Kosewe, kosegbo, kosewe, kosegbo
kosewe, kosegbo, kosewe, kosegbo
Won ti po’mi gutter po, oju ti dirty
Won ti po chemical po, awon mo science students
Kosewe, kosegbo, kosewe, kosegbo
kosewe, kosegbo, kosewe, kosegbo
Won ti po’mi gutter po, oju ti dirty
Won ti po chemical po, awon mo science students

[Verse 1]
Ozone layer ti be, eruku ti poju, asiri tu, afefefe, atiri furo Mother Nature, gobe ti sele asiri tu
Ganiya se wo mo’n wo lo kan yi, iwo omo ti mummy ran lo s’Harvard
Ganiya se wo mo’n wo lo kan yi, iwo omo ti mummy ran lo s’Harvard
Ore mi, you dey okay, you dey alright are you really sure
Tori bo se’n gbese yi, e dey wavy bi ti Frank Ocean
Khadija so’ra e di Cardi B, o fa sisha bi Sango kaba le ri bi
Eluku mede mede, tramadol lo’n mu bi tonic water yi

[Hook/Chorus]
Kosewe, kosegbo, kosewe, kosegbo
kosewe, kosegbo, kosewe, kosegbo
Won ti po’mi gutter po, oju ti dirty
Won ti po chemical po, awon mo science students
Kosewe, kosegbo, kosewe, kosegbo
kosewe, kosegbo, kosewe, kosegbo
Won ti po’mi gutter po, oju ti dirty
Won ti po chemical po, awon mo science students

[Verse 2]
Bo ri diesel wan ma shana si, bo ri flaker, won ma shana si
Bo ri lado wan ma shana si, kilode e de jebure nitori anobi
E n compete pelu Sango ni, kilode t’eruku po to yi
Eruku kunle o, bi pe mopo ti ju tear gas si nu le o
Ore mi kiloshele gan gan, awon mo wobe ti yo lo kan
O de lo’n gbese le kan kan, bi pe ofe won monkey post fun UEFA cup
Emo wolu, (?), ore mi say hi, oh my God

[Hook/Chorus]
Kosewe, kosegbo, kosewe, kosegbo
kosewe, kosegbo, kosewe, kosegbo
Won ti po’mi gutter po, oju ti dirty
Won ti po chemical po, awon mo science students
Kosewe, kosegbo, kosewe, kosegbo
kosewe, kosegbo, kosewe, kosegbo
Won ti po’mi gutter po, oju ti dirty
Won ti po chemical po, awon mo science students

[Outro]
Ko s’oro tush word ninu oro to wa’n le yi oloun
Awa gan ole burst, anything te ba ti ba’n le
Oya, jedi nab e, ale nab e, monkey tail nab e, skushis nab e, alomo a wan be
Kerewa owambe, ogidiga owambe, bajinatu owambe.

The End.

Tuesday, 24 October 2017

(Lyrics) Mr P (Psquare) - Cool It Down

Eh eh eh
Make you come my way, Come my way
I gat a lot of things to say
Things to say, Eh eh eh
Baby no be today, no be today
You dey try to run away, Because of another man
Another mann, ehh

Baby cool oh, cool oh, Cool It Down
Eh, as you dey see me so, I no go let you walk away
Baby cool oh, cool oh, Cool It Down
Eh, as you dey see me so, I no go let you walk away

I say, take me there, I wanna go there, take me there
Let’s go there, take me to that great place of wonders and wayshens

Anything I do, yeah, your wahala, girl, e too much oh, eh
Say you want a Lemon, girl, I’ll buy you two, urhh
Take Shawarma, say you take you want double, ehh

Baby, fun mi, I go turn up, catch you for bed, I go handle you
Omo, no time to dey form Porch
Come closer, make I sample you
So, baby, fun mi, I go turn up, and if I catch you for bed, I go handle you
Omo, no time to dey form porch come closer, make I sample you

So, baby cool oh, cool oh, Cool It Down
Eh, as you dey see me so, I no go let you walk away
Baby cool oh, cool oh, Cool It Down
Eh, as you dey see me so, I no go let you walk away

I say, take me there, I wanna go there, take me there
Let’s go there, take me to that great place of wonders and **
Naijalyricszone
Take me there, I wanna go there, take me there
Let’s go there, take me to that great place of wonders and **

So, baby, fun mi, I go turn up, catch you for bed, I go handle you
Omo, no time to dey form porch come closer, make I sample you
So, baby, fun mi, I go turn up, and if I catch you for bed, I go handle you
Omo, no time to dey form porch, come closer, make I sample you

So, baby cool oh, cool oh, Cool It Down
Eh, as you dey see me so, I no go let you walk away
Baby cool oh, cool oh, Cool It Down
Eh, as you dey see me so, I no go let you walk away

No one can take you from me yea, Take you from me
Baby am begging you please yeah, Begging you please
No one can take you from me yea, Take you from m
Baby am begging, don’t leave me
Begging don’t leave Baby, Am begging you, please

Download Music HERE

Monday, 23 October 2017

[Lyrics Video] DJ Coublon – My Way ft. Iyanya

DJ Coublon – My Way ft. Iyanya. Africa’s best hand on music production DJ Coublon releases the lyrics video to his Iyanya featured hit number “My Way“ as he prepares towards the release of another amazing song featuring seasoned songwriter “Klem“.
Watch and Enjoy!


Wednesday, 11 October 2017

EP REVIEW: Tiwa Savage – ‘SugarCane’

Tiwa’s Sugarcane EP is the original R.E.D summation
Romance | Expression | Dance

Her last album R.E.D, came packaged with plenty sauce, but it was however met with a mixed reaction based on expectations fans thought she had failed to deliver on. Unlike other stars who would have been too quick to dismiss the comments and criticism as nothing but pure hate, it appears Tiwa took heed to constructively review the feedback, and you can hear the result on her latest EP – SugarCane.

I’ve followed Tiwa since her days at X-Factor UK in 2009, to when YouTube covers were the sh*t in 2010, till her performance at The Future Awards nominees party in 2011 when she was a pretty standout upcoming artiste. And not once ever did I find her vocal prowess to be in question. However with the variety of talents breaking forth the music scene and the alarming rate at which the dynamism of Afrobeats is raping the industry, her vocal image has had to be projected in a different light. But it’s not like as if she stopped being a beastess when it comes to her sing-song artistry, it’s just pertinent that we get to enjoy and appreciate the other ways her skilfully beautiful and dramatic voice can be, when she’s not hitting the high notes. If you didn’t find it enough with the moderate appropriation at which she served it on R.E.D, then maybe this EP will do apt justice.

ALSO READ: Simi – Simisola (Album Review)

Emotion, in my opinion has always (and will always be) the foyer of music. I do not think anything else better encapsulates and communicates the feeling of truth or realness in music. Tiwa’s Sugarcane EP embodies that in very beautiful and sweet shortness. Themed majorly on love, which is everything she’s feeling right now, Tiwa breaks into a sonorous journey of wanting love, needing love, finding love, being loved and giving love on the 6-track EP rendered in a flavour of genres from Afro to funk, house, pop, R&B and trap.

Tiwa doesn’t only emancipate on the EP with the order of sounds and her benign-style vocals, she beams her award-winning lyrical writing art by lacing songs like All Over, Hold Me Down and SugarCane with thought-engaging innuendos and metaphorical representations in very stellar expression. It becomes an artsy affair when she trips down her impeccable showcase of western influence and comes into being the uptown girl from Isale Eko singing ibadi mi jo disco on ‘All Over’ and Yoruba *** like ribiribi and roboskeske on Get It Now and Ma Lo.

One major point to digest from the efforts expended on Tiwa’s EP is how being liberated to self can give better focus and clarity in a view to one’s life work. It only took the genius of Spellz, P2J, Maleek Berry and Babyfresh to apply their individual understanding of beauty on Tiwa’s creative navigation in her design of artistic freedom. And that’s what any good music should really be about – showing traits of rawness, sincerity, exuding content but at the same time without commandment – just like the Sugarcane EP!

Reviewed by Jim Donnett
@jimancipation

Monday, 9 October 2017

(Lyrics) Kiss Daniel - YEBA


[Intro]
Ah one, o de
Ah two, o de de
Ah three o de de de

[Chorus]
E yeh, yeba
Sha ma se’gbadun, oyin momo
Omo to ni kaka yi o, yeba, you can go and confirm it, oyin momo
Ah eh eh, yeba, killi somebody, oyin momo
She wan make I come carry her, yeba
Omo metta in one body, oyin momo

[Verse 1]
Eh, eh baby, (coughs) pele
Babe, you no wan relate, okay bring out the bay
Down down, go down down
Baby, sound sound, sound to our ear, daun
Am in love oh, am in love oh
I said am in love oh, am in love oh
Baby let me cover you
When you stand am under you oh, oh nananana
Uncle stop touching, sorry madam sorry

[Bridge]
Ah one, o de
Ah two, o de de
Ah three o de de de de

[Chorus]
E yeh, yeba
Sha ma se’gbadun, oyin momo
Omo to ni kaka yi o, yeba, you can go and confirm it, oyin momo
Ah eh eh, yeba, killi somebody, oyin momo
She wan make I come carry her, yeba
Omo metta in one body, oyin momo

[Hook]
Lego, chinono chinono chini ah
Down down, go down down
Baby, sound sound, sound to our ear, daun
Am in love oh, am in love oh
I said am in love oh, am in love oh
Baby lemme cover you, when you stand am under you, oh nananana
Uncle stop touching, sorry madam

[Bridge]
Ah one, o de
Ah two, o de de
Ah three o de de de de

[Chorus]
E yeh, yeba
Sha ma se’gbadun, oyin momo
Omo to ni kaka yi o, yeba, you can go and confirm it, oyin momo
Ah eh eh, yeba, killi somebody, oyin momo
She wan make I come carry her, yeba
Omo metta in one body, oyin momo

[Outro]
Boy kiss

Tuesday, 29 August 2017

Lyrics: Kcee – High Me ft. Tu Baba

Lyrics: Kcee – High Me ft. Tu Baba

[Intro]
Ya ya ya ya
Hey!
Because Jealousy no good oh
Eh! ewo ewo

[Hook/Chorus]
The party don set like a rosey
Enter the club na rosey
Even enter my house na rosey
She dey high me well like a rosey
The party don set like a rosey
Enter the club na rosey
Even enter my house na rosey
She dey high me well like a rosey
baby you da da din din din da da din din da eh
baby you da da din din din da da din din da eh

[Verse 1 – Kcee]
She be the kind of girl wey go high you like a sensimilla
Everyday she pray for me
She be my spiritual healer
One two buckle my shoe
Bad as e bad I go follow you go
Three four enter your zone oh
Water carry me go
She don scatter my head o
Gongo aso kutupu ahu
You dey scatter my brain o
mgbe’m o efuola’m o

[Bridge]
Alomo style eh style eh
Ogogoro roma roma
Alomo style eh style eh
Ogogoro roma roma

[Verse 2 – 2Baba]
Me and my baby we are chilling
We are teaming up to something
Anytime we enter the club our demo to dey popping
So anywhere wey you see us make you stop all your fronting
I guarantee you if you no stop am
You go miss out to something
Because Jealousy no good
E no go make your eyes see clear o
As the party don start o
Kia kia make you lace up your canvas o ehen
My baby wan start to dance na
She wan scatter the ground na
So feel free to look down
But no touching, no touching ehe
Oya call the bar man
Make e bring another round
Make we enter the place
Make we start to dey craze na

[Bridge]
Alomo style eh style eh
Ogogoro roma roma
Alomo style eh style eh
Ogogoro roma roma

[Hook/Chorus]
The party don set like a rosey
Enter the club na rosey
Even enter my house na rosey
She dey high me well like a rosey
The party don set like a rosey
Enter the club na rosey
Even enter my house na rosey
She dey high me well like a rosey
baby you da da din din din da da din din da eh
(Jealousy no good o, e no go make your eyes see clear o)
baby you da da din din din da da din din da eh
(As the party don start kia kia make you lace up your canvas o)

[Bridge]
Alomo style eh style eh
Ogogoro roma roma
Alomo style eh style eh
Ogogoro roma roma.

The End.

Lyrics: Oritse Femi – U (Unity)

Lyrics: Oritse Femi – U (Unity)

Yeah
Musical Taliban
Number one
W’on fokasibe
Fresh one
W’on jokosibe
Yeaaaaa

Where’s the love?
Where’s the love?
Where’s the love?
My people
Oya Where’s the love?
Where’s the love?
Where’s the love?
My Naija

We used to love our brothers
Now we don dey kill one another
We be Giant of Africa for mouth
My people dem no dey live better

Make we stop all the Killy killy
Stop all the thiefy thiefy o
Stop all the burning burning
My Brother and my Sister

Make we stop all the yama yama
No time for Jaga Jaga o
Stop all the cunny cunny
My brother and my sister

We say we love one another
All of us dey wear one agbada
If we observe the goodness of life
We no go like to kill each other oh oh

Unity oh na the koko oh
Ohh ya ya
You and me na the koko
Unity oh na the koko oh
Ohh oh oh
You na the koko

Where’s the love?
Where’s the love?
Where’s the love?
My naija
Oya Where’s the love?
Where’s the love?
Where’s the love?
My people

We used to love our sisters
Now dem come dey use them for rituals
We be Giant of Africa for mouth
My people dem no dey live better

You know say naija we sabi work oh ya ya ya
You know say naija we no fit fall
You know say naija we sabi book
You know say naija e go still good

Kilofe Kile tu feka she
Je ko mo
E le se ro malo wo
Hundred trillion dey for your account
I want to hear wo gbe ni toro
O ma she o
Mi shey la toro o
Ni ilu ti wan ti biwon
Tell me when this gbege go stop

Make we stop all the Killy killy
Stop all the thiefy thiefy o
Stop all the burning burning
My Brother and my Sister

Make we stop all the yama yama
No time for Jaga Jaga o
Stop all the cunny cunny
My brother and my sister

We say we love one another
All of us dey wear one agbada
If we sabi the goodness of life
We no go like kill each other oh oh

Unity oh na the koko oh
Unity oh na the koko oh
Unity oh na the koko oh
U na the koko oh
(One love keep us together)

You know say naija we sabi work oh ya ya ya
You know say naija we no fit fall
You know say naija we be good people ya ya ya
You know say naija e go still good.

The End.

Saturday, 29 July 2017

DOWNLOAD: Tekno – GO (+Lyrics)

Tekno – GO. Tekno might be the hottest hitmaker in Nigeria right now with series of hit singles BACK TO BACK. He’s here with the much awaited GO. Tekno has shot a video for the single as well, expect that very soon here on tooXclusive in some days.

Listen and share thoughts

Download + Lyrics: Tekno – Go

Download below
[Intro]
Go! yeah
Go! yeah
Go! yeah

[Bridge]
Another man food, is another man poison (Go!)
Monkey no fine, but Im mama like am (Go!)
Shey you wan come calculate my money? (Go!)
You want to dance or you want to shake oh
Who God bless, Him bless o (Oh wehh)
Chop the rice and panana (Uh yeah)
I go do my best oh, chop ewedu and pkanga
The party don start oh, shayo galore for the matata
Slim daddy!
I love my life, I love my life, I love my Li…fe
Omotola jaiye o (Go!)
Rihanna make you roll waist o (Go!)
Do your own, make I do my own (Go!)
Dem mama, dem papa, all of them want to kwaranra

[Verse 1]
You know that I’m a biggy man
Kick harder than Jackie Chan
My money come in biggy bands oh
Number one in your area (Go!)
Suru lere! a bami jo, Suru le aye mi o!!
Don’t play with me, because your Caro is my Sisi (Go!)

[Hook/Chorus]
Go Go Go Shawty ohh (Go!)
Go Go Go Shawty ohh (Go!)
Go Go Go Shawty ohh (Go!)
Go Go Go Shawty ohh (Go!)

[Bridge]
Another man food, is another man poison (Go!)
Monkey no fine, but Im mama like am (Go!)
Shey you wan come calculate my money? (Go!)
You want to dance or you want to shake oh
Who God bless, Him bless o (Oh wehh)
Chop the rice and panana (Uh yeah)
I go do my best oh, chop ewedu and pkanga
The party don start oh, shayo galore for the matata
Slim daddy!
I love my life, I love my life, I love my Li…fe
Omotola jaiye o (Go!)
Rihanna make you roll waist o (Go!)
Do your own, make I do my own (Go!)
Dem mama, dem papa, all of them want to kwaranra

[Verse 2]
I no want trouble, brother (Go!)
From my heart I dey wish you well oohhh (Go!) jjju
Me and you, we go turn up the party oh (yeah)
Yeah, yeah, yeah yeah yeah yeah eh

[Hook/Chorus]
Go Go Go Shawty ohh (Go!)
Go Go Go Shawty ohh (Go!) (Tekino!)
Go Go Go Shawty ohh (Lola ooh, Lola Ooh)
Go Go Go Shawty ohh (Go!)

[Outro]
Go!
Go! (Mix Monster)
Go!
Slim daddy, number one
Slim daddy, heh yeah
Slim daddy, oh
Tekino (Go!).

The

DOWNLOAD HERE

Friday, 14 July 2017

(Lyrics) Wizkid - Nobody

NOBODY LYRICS

[Verse 1]
She tell me not to rush
She tell me she will love me every day without remorse
She tell me she will give me to me rough
She will give will give me to me nice and slow
If I do never see nobody, do never see
If I do never see nobody else
Do never see, oooh lord

She tell me not to rush
She tell me she will love me everyday of me life aye
She tell me she will give me to me rough
She will give will give me to me nice and slow
If I do never see nobody, do never see
If I do never see nobody else
Do never see, oooh lord

[Hook]
I will hold you tight
I will treat you right
I will hold you tight
If you're lost baby, I will show you light
Say I want, baby I want
Baby girl say I want, baby I want you
I will hold you tight
I will treat you right
I will hold you tight
If you lost baby, I will show you light
Say I want, say I want
Baby girl say I want, say I want you

[Verse 2]
Baby I know, that you seen a lotta niggas like me
I know, that will really break your heart
Baby I know, that you seen a lotta niggas like me
I know, but for real that's why I want you to stay with me
Baby don't you go leaving me
That's why I want you to stay with me
Baby don't you go leaving me
Say I know, that you seen a lotta niggas like me
I know, but I won't break your heart
Baby I know, that you seen a lotta niggas like me
I know, girl that's why I want you to stay with me
Baby don't you go leaving me
That's why I want you to stay with me
Baby don't you go leaving me

She tell me not to rush
She tell me she will love me everyday of me life aye
She tell me she will give me to me rough
She will give will give me to me nice and slow
If I do never see nobody, do never see
If I do never see nobody else
Do never see, oooh lord

[Hook]
I will hold you tight
I will treat you right
I will hold you tight
If you're lost baby, I will show you light
Say I want, baby I want
Baby girl say I want, baby I want you
I will hold you tight
I will treat you right
I will hold you tight
If you lost baby, I will show you light
Say I want, say I want
Baby girl say I want, baby I want you

(Lyrics) Wizkid - Sweet Love

[Intro]
Yeah
Yeah, yeah
All I need is one love
All I need is your love, yeah
Sweet love, baby, yeah
All I need is your love, yeah

[Verse 1]
Yeah
Baby girl nobody afii know
Baby girl watin concern them
Baby girl keep it on a low
Baby girl nothing concern them
E ma lo go e ma lo fara we mi oh
E ma lo fara we baby mi oh
E ma lo iso kuso saye mi oh
E fimisile de ku sha ye mi oh

[Hook]
Sweet love, oh
Give me sweet love, oh
Give me my love, yeah
Come give me some sweet love
Come give me some sweet love
Give me sweet love, yeah
Come give me some sweet love, yeah
Give me my love, my love
Come give me some sweet love
Come give me some sweet love

[Verse 2]
Toba ba oni shakara pade
Pa’shan toh ma fi na eh oh
Oje loun jeh
Kilon se je, shakara olo’je ni
Toba ba oni shakara pade
Pa’shan toh ma fi na eh oh
Oje loun jeh
Kilon se je, shakara olo’je ni
Shakara baby
Would you hold me
Would you hold me please
Shakara baby
Come and touch me
Baby make me and feel me

[Hook]
Sweet love, oh
Give me sweet love, oh
Give me my love, yeah
Come give me some sweet love
Come give me some sweet love
Give me sweet love, yeah
Come give me some sweet love, yeah
Give me my love, my love
Come give me some sweet love
Come give me some sweet love

(Lyrics) Wizkid - Perfect Picture

PICTURE PERFECT LYRICS

[Verse]
Let them keep on talking girl we send nobody
They'll keep on talking but I want nobody nah
Let them keep on talking girl you know I want it
Girl it's a giving that I always need you more
I'll put a ring on it cause I don't wan't you gone
And when they talk just tell them this your favourite song
Girl no lies no lies
I want it all night, yeah

[Hook]
I can feel the wave
I can feel the wave
Omoge watch your shoulder
See as she fine like picture kodak
I can feel the wave
I can feel the wave
Omoge watch your shoulder
See as she fine like picture showed her

Whine am, oooouie
My girl just whine up, run it
Whine up, oooouie
My girl just whine up, ooh-ouah
My girl just let your body touch upon my body
Feel the music let it put you in the zone
Let nobody come and mess up our vibe
I thought we were meant to be?
You have to stay mine

I can feel the wave
I can feel the wave
Omoge watch your shoulder
See as she fine like picture kodak
I can feel the wave
I can feel the wave
Omoge watch your shoulder
See as she fine like picture showed her

Whine am, oooouie
My girl just whine up, run it
Whine up, oooouie
My girl just whine up, ooh-ouah

(Lyrics) Wizkid - Naughty Ride

[Intro]
Bust the tune...
Oh, yeah yeah yeah
Oh, Lawd
International flex
Wizzy deh yah so
Wizzy boy, hold down
Wizzy boy, slow down
Wizzy boy deh yah so
Yo, yeah
The girls deh yah so, yeah

[Chorus]
Ride, naughty ride
Ride, naughty ride
Oh, my girl, naughty ride, ride, ride
Ride, naughty ride
Ride, naughty ride
Oh, my girl, naughty ride, ride, ride
Ride, naughty ride
Ride, naughty ride
Oh, my girl, naughty ride, ride, ride
Ride, naughty ride
Ride, naughty ride
Oh, my girl, naughty ride, ride, ride

[Verse 1]
Can I get my keys, oh shawty?
You say you no go leave, oh Sade
Slow down, I beg you, slow down
Yeah!
Why you gon' dey leave, oh Sade?
Now you wanna leave, oh Sade?
Slow down, I beg you, slow down

[Pre-Chorus 1]
Don't you listen to the people
What the people got to say
I'm addicted to your love, girl
You're the morning to my night
If you no leave, I no go fit leave, oh
If you no sleep, I no sleep, oh
I wanna see you everyday, you light up my day
Come and live the Starboy way

[Chorus]
Ride, naughty ride
Ride, naughty ride
Oh, my girl, naughty ride, ride, ride
Ride, naughty ride
Ride, naughty ride
Oh, my girl, naughty ride, ride, ride
Ride, naughty ride
Ride, naughty ride
Oh, my girl, naughty ride, ride, ride
Ride, naughty ride
Ride, naughty ride
Oh, my girl, naughty ride, ride, ride

[Verse 2]
Oh, why, oh, why, oh, why
You tell me la-la-la-la-la-la-la-la-lies
Baby, bring it back and rewind slow
Give me that thing, it's mine
Oh, why, oh, why, oh, why
Don't tell me la-la-la-la-la-la-la-la-lie, no
Omo to shan, omo to shan
Omo to civilise

[Pre-Chorus 2]
African girls!
Come and shake it, yeah
Make you dance, make you, make you break it, yeah
Make you tell dem say, you be novice
Make you show them say, you know this
Caribbean girls!
Say, make you shake it, yeah
Make you dance, dance, make you break it, yeah
Make you show them say, you be novice
Make you tell them say, you know this

[Chorus]
Ride, naughty ride
Ride, naughty ride
Oh, my girl, naughty ride, ride, ride
Ride, naughty ride
Ride, naughty ride
Oh, my girl, naughty ride, ride, ride
Ride, naughty ride
Ride, naughty ride
Oh, my girl, naughty ride, ride, ride
Ride, naughty ride
Ride, naughty ride
Oh, my girl, naughty ride, ride, ride

[Outro]
Ooh yeah
More fire!
International flex
Starboy deh yah so
Yeah!
Ooh yeah

Friday, 23 June 2017

(Lyrics) Wizkid – Naughty Ride ft. Major Lazer

Lyrics: Wizkid – Naughty Ride ft. Major Lazer

[Intro – Wizkid]
Bust the tune
Oh yeah yeah yeah
Oh lawd
Internation flex
Wizzy dey here so
Wizzy boy hold down
Wizzy boy slow now
Wizzy boy dey here so
Oh lawd, the girls dey here so

[Hook/Chorus – Wizkid]
Ride naughty ride
Ride naughty ride
Oh my girl naughty ride ride ride
Ride naughty ride
Ride naughty ride
Oh my girl naughty ride ride ride
Ride naughty ride
Ride naughty ride
Oh my girl naughty ride ride ride
Ride naughty ride
Ride naughty ride
Oh my girl naughty ride ride ride

[Verse 1 – Wizkid]
Can I get my keys oh shade?
You say you not gon’ leave oh shade
Slow down, I beg you slow down, yeah
Why you come dey leave oh shade
Now you wanna leave oh shade
Slow down, I beg you slow down, yeah
Don’t you listen to the people
What the people got to say
I’m addicted to your love girl
You’re the morning till my night
If you no leave I no go fit leave oh
If you no sleep I no sleep oh
I wanna see you everyday you light up my day
Come live the Starboy way

[Hook/Chorus – Wizkid]
Ride naughty ride
Ride naughty ride
Oh my girl naughty ride ride ride
Ride naughty ride
Ride naughty ride
Oh my girl naughty ride ride ride
Ride naughty ride
Ride naughty ride
Oh my girl naughty ride ride ride
Ride naughty ride
Ride naughty ride
Oh my girl naughty ride ride ride

[Verse 2 – Wizkid]
Oh why oh why ohwhy
You tell me la-la-la-la-la-la-la-la-lies
Baby bring it back and rewind slow
Give me that thing it’s mine
Oh why oh why oh why
Don’t tell me la-la-la-la-la-la-la-la-lieno
Omotoshan omotoshan omoto civilized
African girl, come and shake it
Make you dance make you make you break it
Make you tell them say you no be novice
Make you show them say you know these
Caribbean girl say make you shake it
Make you dance dance make you break it
Make you show them you no be novice
Make you tell them say you know these

[Hook/Chorus – Wizkid]
Ride naughty ride
Ride naughty ride
Oh my girl naughty ride ride ride
Ride naughty ride
Ride naughty ride
Oh my girl naughty ride ride ride
Ride naughty ride
Ride naughty ride
Oh my girl naughty ride ride ride
Ride naughty ride
Ride naughty ride
Oh my girl naughty ride ride ride

[Outro – Wizkid]
Uh yeah
More fire
International flex
Starboy dey here so, yeah
Uh yeah.

The End.

Wednesday, 17 May 2017

(Lyrics) Banky W – Heaven (Susu’s Song)

Lyrics: Banky W – Heaven (Susu’s Song)

[Intro]
1, 2, 3, 4, Ok
Okay, yeah
Just gonna let the cords play
Let’s go

[Verse 1]
You asked a question and I, ain’t gonna lie
But, I wasn’t ready still you took me by surprise
You wanna know if I will, ever leave your side
But I will love till the very day I die
Girl I need you I’ve been needing you like air
Don’t know how I would survive without you dear
I could scream loud for the whole world to hear
And if they call me crazy I don’t care

[Hook/Chorus]
You should know, I won’t go
That’s the last thing you should worry about
Stay with me, till eternity
And ask only one question
Will people fall in love, in heaven
Mm, In heaven
Hope we’ll still be in love, in heaven
Yeah, in heaven
Do people fall in love, in heaven

[Verse 2]
Until we’re older and, our hair is grey
When, our bones are aching and
Memory start to fade
My love for you, will always be the same
And if you don’t mind, please carry my last name
Too you I promise, too you I vow
I pledge forever, I’m starting now
I was lost until you turned me back around
I will love you for as long as life allows

[Hook/Chorus]
You should know, I won’t go
That’s the last thing you should worry about
Stay with me, till eternity
And ask only one question
Will we still be in love, in heaven
Yeah, in heaven
Hope we’ll still be in love, in heaven
In heaven, yeah yeah yeah, in heaven
Will we still be in love in heaven

[Verse 3]
Oh baby don’t you, don’t you, don’t you
Worry about it, cos I can’t leave without you
And now I can face it, this is how I’m feeling
Omo to sho ju, wa bami lo
Wa bami se teri
Oh baby, oh baby
That’s the last thing you should worry about
Stay with me, till eternity
And ask only one question
Will we still be in love, in heaven
Yeah, oh yeah yeah yeah
Hope we’ll still be in love in heaven
In heaven yeah, in heaven yeah

[Outro]
I wanna love you now
Forever hold you down
There ain’t no way around.

The End.

(Lyrics) Banky W – Love U Baby

Lyrics: Banky W – Love U Baby

[Hook/Chorus]
Love to love to, love you baby
I no suppose to dey want you but I want you baby
Love to love to, love you baby
I no suppose to dey want you but I want you baby

[Verse 1]
See I know they say love is blind
And as e no dey look face, e no dey look eye
And as e no dey look eye, e no dey use mind
So we can’t help how we feel inside
And we make love but we no dey make sense
Cos we know we’ll be better off, being just friends
So we pretend, like we don’t care
Only God knows where we going from here

[Hook/Chorus]
I, love to love to, love you baby
I no suppose to dey want you but I want you baby
Love to love to, love you baby
I no suppose to dey want you but I want you baby

[Verse 2]
Baby if I could I would make you mine
Cos your loving feels so good it must be a crime, yeah
Me and you are like Romeo and Juliet
Cos in the end our love is my regret
Our love is my regret
Baby anytime I see you smile
Got me really feeling like a child
I don’t ever wanna let you go
It’s so right and still so wrong
And we can’t pretend like we don’t care
No we don’t care, no we don’t care
Only God knows where we going from here
Where do we go from here?

[Hook/Chorus]
Love to love to, love you baby
I no suppose to dey want you but I want you baby
Love to love to, love you baby
I no suppose to dey want you but I want you baby

[Verse 3]
And we try, to walk away
But everyday
We end up right back in the same place
I don dey craze
I don’t know how much more that I can take
And darling I’m about to break

[Hook/Chorus]
Yeah I, love to love to, love you baby
I no suppose to dey want you but I want you baby
Love to love to, love you baby
I no suppose to dey want you but I want you baby
love to love to, love you baby
I no suppose to dey want you but I want you baby
Love to love to, love you baby
I no suppose to dey want you but I want you baby
love to love to, love you baby
I no suppose to dey want you but I want you baby
I, love to love to, love you baby
I no suppose to dey want you but I want you baby

[Outro]
Where do we go from here?
Where do we go from here?.

The End.